King Promise – CHOPLIFE Ft. Patoranking Lyrics

10 months ago 113
ARTICLE AD BOX
You know how the thing go

King, King Promise

Alongside (yeahhh)

No-na-na na-na-na-na-naaa

Patoranking mi dey here

Whayasay?


More money more money chale and enjoyment

I dey chop life regardless

Cause trouble never get no honey-eyy

More money more money chale and enjoyment

I dey chop life regardless

Cause trouble never get no honey-eyy

Tininin-tintintin yeayy-ey

Me I came and conquered the game

Me no come to play-ay

Sexy girls dem sing my name

Tininin-tintintin yeayy-ey

Me I came and conquered the game

Me no come to play-ay

Yeah-yeah yeah


Over oh, we de ball hard like Drogba oh

We going up, never go down oh

And we stay fly, never sober oh, ay-ay

Pull up in a rover oh, make the gyal dem wana go mad oh

Pull up in a G-wagy oh my oh

Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy

Haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh

Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa

Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ

Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay


More money more money chale and enjoyment

I dey chop life regardless

Cause trouble never get no honey-eyy

More money more money chale and enjoyment

I dey chop life regardless

Cause trouble never get no honey-eyy

Tininin-tintintin yeayy-ey

Me I came and conquered the game

Me no come to play-ay

Sexy girls dem sing my name

Tininin-tintintin yeayy-ey

Me I came and conquered the game

So me no come to dey play-ay

Oh-nahh


I no know wetin I go do, Jehovah bless mi I no fumble

You know mi faya cyan cool oh, anytime I walk I will never stumble

And anytime wey we come thru, you go see wetin money don do

You talk say you be badman but you no bad reach shatta-bundle

You talkin'-talkin' too much but omale

Anytime you hear (bang bang) you go sorry

Now the money long from Lagos to Tamale

And the crown dey inna mi house Adewale, ah-ya

Different post, different style, different clothes, different flight

Oh high and high, oh seen the sky

Different days, different cars

Shine with the stars, money money money is all I see


More money more money chale and enjoyment

I dey chop life regardless

Cause trouble never get no honey-eyy

More money more money chale and enjoyment

I dey chop life regardless

Cause trouble never get no honey-eyy

Tininin-tintintin yeayy-ey

Me I came and conquered the game

Me no come to play-ay

Sexy girls dem sing my name

Tininin-tintintin yeayy-ey

Me I came and conquered the game

So me no come to dey play-ay

Oh-nahh